Artist | Fido |
Category | Nigerian Music |
Genre | Afrobeats |
Released | 2024 |
Duration | 02:16 |
Nigerian singer-songwriter and performer, Fido, introduces a new song titled "Awolowo".
The well enchanted song serves as Fido's latest entry this year following previously released songs.
Listen, Share and Enjoy!.
Fido Awolowo Lyrics:
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side…
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Chorus
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wà n bá mà sóh motà kó tï ikún sà wà n
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atà egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wà n bá mà soh mo kotà ikún sà wan
Me I no mind wetÃn dem go talk
Ewé atà gbó ná the only thing I know
Ayé n ló bébé n ló
Wán bamà soh motà kó età kún sà wà n
Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fà rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains aaaaway
Oh aaaaway yh yh
Emà ó má lé múgbó tó olu bá wé
Rara o I go roll my spliff my way
My way no bé your way yh yh
OSHA
Back to chorus
DOWNLOAD Awolowo by Fido MP3 [3.21 MB]