“Hello tueh tueh,Opeyemi abi wetin be your name,warn your Oloriburuku wife,since wey she no get shame,Na everybody for her family go help her pay the remaining money, since all of Una wan m*d together, Abi Na me say make you dey follow broke politician abi toyboy up and down,Ope warn your pin kaarile wife(Sourvenir)warn her,make both of Una no jam agbako.
How will she collect 1m from my vendor,you didn’t influence for the vendor,Nkechi went ahead to sign with another hair brand, without influencing for the person who paid her first, now the lady is asking for a refund, you are giving her different stories, how can you be so greedy and at the same Razz, how??Na from different story to another, Fake life don kee all of Una finish.
Getting cars on credit to oppress people,first you said you forgot your token for lekki, fast forward to another week,you are talking about ajo(contribution)Na she help you do contribution ni,she paid to promote her business not some usel**s ajo,abi he no wan better for all of una wey do the ajo ni,abi motor wan jam all of Una together ni?
After the dragging in your Dm you finally paid 900k out of the 1m paid to you, claiming you mentioned her handle on your page sometimes back and she gained followers so you are charging her 100k for that, better refund that 100k before we drag ourselves for gutter, be like them swear for you,look me well,I no be TAMPAN,Ogun loma pa eh Nkechi,Refund her money,it’s her sweat,you blocked her everywhere,who does that?Who?To all Business Owners.
Stop using all these influencers and actresses,Na Werey full their body,Na olosho dem sabi do well,stop giving them your money,some of them won’t bring you clients still insult you ontop your money,I am tired of settling fights up and down,stop using Yeyebrities for your influencers.
Nkechi Iyawo broke politician biko refund that money now,i get your time well well,you all stop acting like Demi gods,NKECHI WEY TINUBU REJECT HER PUNA WAN DEY FORM CLASS,Ogun gbona loma pa eh,since you no get shame bring it on,1month we still dey ontop this matter,Anybody wey go support Nkechi or say rubbish under my post Na Blocking you go first chop before Iku ojiji(sudden de*th)I come in peace”