Nollywood actress,ย Mercy Aigbeย has allegedly tied the knot with her married lover, Adekaz despite online drags.
A clip from their wedding ceremony was shared by the contentious IG blogger, Gistlovers who had previously called out the thespian for being in an amorous relationship with a married man with four children.
Adekaz was also fingered to be the owner of Ibaka TV.
Gistlovers further disclosed that in a bid to conceal their romance, Mercy Aigbe wished her lover a happy birthday in advance today, 23rd January, only on WhatsApp, but speedily posted him on IG after the secret got unraveled.
Read the write-up below:
โHello tueh tueh letโs take a short break from mummy G.O matter , Vawulence Headquarters I fear una ooo๐๐๐una make a whole mercy for Dey wish her married gbola ontop WhatsApp, she nor fit wish am on Instagram she know say una go scatter her page ๐๐๐๐as we don post this one now, una go see say she go run wish am, wait on it, flaunting Married men in WhatsApp ๐๐ according to our source sef, as the man wife no Dey naija again, them don do nikkai for mercy codedly , una go Dey do film to advocate say make people no ruin homes, but Na una Dey ruin homes, it is well oooo, i come in peace , Mercy iyawo D owner, Adekaz. Mercy wey no Dey merciful, Igi pawpaw oni wo luwa ooo.โ
โ๐๐๐๐๐๐๐I talk am, I tell una say I sabi all these yeyebrities tactics, why she nor post am since ๐๐๐๐๐Mercy wey nor get mercy on her fellow woman๐๐ Part of the reason wey Dey make Bagrand(gentry her ex husband) beat am then be say she Dey nack all these marketers and producer, he don clear now ๐๐make all of una getat abeg, so Na married man be your own Dโowner , no wonder you Dey hide am like palliative ๐๐๐i come in peaceโ
โActress Mercy Aigbe ties the knot with her Married boyfriend, Marketer Adekaz and also the owner of Ibaka Tv, where she derived the name, Dโowner from. Congโฆโฆ..I come in peaceโ
See post below: